Skip to main content

Yakubu Lyrics by Falz Feat. Vector

Falz and Vector Lyrics

"Yakubu" is socially conscious new song released by Falz, featuring Vector, read the song's lyrics below.

Yakubu Lyrics by Falz Feat Vector
Yakubu Cover Art

PLAY & LISTEN TO: Yakubu by Falz Feat. Vector

Falz & Vector - Yakubu Lyrics

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir ?
A ti fi je Mossa

Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)

Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am
You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Ah ah )
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Ah ah are you calling a dignity…?)
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
The same Mr Yakubu ?

Oju ati Orun ?
Enu no dey work
Opolo ti burst
Na who do the law ?
Na who kill the law?
Who people go ask?
Na who dem go call?
I been dey my own
Shey make I do like I no know wetin I know ?
Or make I do like I no see wetin I see ?
Shey make I be person wey no be wetin I be ?

You must be stupid if you think you have a case
Mr Yakubu who came from out of space
Mr Yakubu who is not like Gowon
He’s not head of state
He doesn’t need a gun
He took the results verified by a lot
The honorable court even ruled back then that
All parties can go ahead and access the source of their claims
Mr Yakubu is just a name
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

(First argument,
I ‘ll leave the rest for the next argument )
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Calling me names)

Yeah!
Ki lo wi? Talk am make I hear
Olè
Alàtenuje
You want lie say the cheddar no flow
The right thing na wetin you no know ?
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show

Thank you my lord
I respect you my lord
Unreasonable tribal prejudice galore
Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó
O wá so fun p’ó ti joba tán, kón ma gbádébò
No be say the job clean, dem no get janitor
Evidence everywhere, everybody capture
Wetin you come write for inside your report card ?
You think 200million people are not smart ?

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Yakubu Lyrics by Falz Feat. Vector appeared first on NotjustOk.



from NotjustOk https://notjustok.com/lyrics/yakubu-lyrics-by-falz-ft-vector/>

Comments

Popular posts from this blog

Official 'All Eyes On Me' Lyrics by Niniola

Niniola Lyrics "All Eyes On Me" is Niniola 's second music release of the year 2023, check out the song's lyrics below and sing along. PLAY & LISTEN TO: All Eyes On Me by Niniola Intro Nini De Verse 1 Ma kesekese wa sinu party yi now Ma kesekese wa sinu party yi now Tori boucner wa leyin 'le kun wa ti ri Chorus All eyes on me when I enter the party oh e All eyes on me when I enter the party e (All eyes on me) Ma kesekese wa sinu party yi now Mo ni ma rin gbere gbere wa sinu party yi now Post-Chorus Won gbe, wan gba Morire gba Mo ni won gbe (won gbe), wan gba (gba gba gba gba) Mo ri re gba Mo ri re Mo ri re gba Mo ri re gba Hmmm mo ri re gba Verse 2 T'elese tin j'oye T'elese tin j'oye Hmmm mo rire Mo ri re gba T'elese tin j'oye T'elese tin j'oye Hmmm mo rire Mo rire gba All eyes on me Won fe le mo mi They never seen this kind of grace wey I carry They never seen this Mo ri ra goli Mo ti ra '...

Check Out All 38 2022/2023 Premier League Matches For Chelsea FC

Here are all the 38 premier league matches Thomas Tuchel’s Chelsea FC would play in the 2022/2023 football season. As concerns on how well Chelsea FC would do in the 2022/2023 Premier League season rises, here are all the matches Thomas Tuchel’s men would play as the new season kicks off on Friday, August 5, 2022. What Is The First Chelsea Premier League Game? The first premier league game for Chelsea would be against a Frank Lampard led Everton side on Saturday the 6th of August 2022. Thomas Tuchel’s Chelsea would be looking to make an impact in their first fixture and Frank Lampard’s side would be looking to escape relegation. When Do Chelsea Play Liverpool FC? Chelsea would square off against Liverpool on the 18th of September 2022, this would be an uphill task for Thomas Tuchel’s men as they would be looking not to slip up and secure all three points. Liverpool would also take no chances as their focus would also be to secure all three points against a Thomas Tuchel ...

Checkout The Price Of Davido's Limited Edition Virgil Abloh Maybach S680 Car

Davido took to his social media to unveil his latest purchase Virgil Abloh Maybach S680, which is a limited edition car, and many have asked how much this car costs. Multiple award-winning singer and performer, Davido, who is currently in Dubai, took to his social media platform today, Thursday, April 27, 2023, to share a video of his newly acquired Virgil Abloh Maybach S680 car. The Virgil Abloh Maybach S680 is a limited edition car with only 150 made, many have asked questions about how much the car costs, and it was revealed that a unit of the car costs approximately 500,000 to 600,000 dollars. Equivalent to naira, Davido's Virgil Abloh Maybach S680 costs over 250 million naira today; it is only deserving for the singer who has dominated 2023 so far to enjoy such a car as a reward for his labour. Davido is estimated by Forbes to make over 20 million dollars in 2023 alone following the successful release of his fourth studio album 'Timeless,' and it is definitely not ...